BABA NA U LYRICS BY LGGC CHOIR
BABA NA U LYRICS BY LGGC CHOIR
Baba na you
Love gidi kwe gu
(Your love is wonderful)
When I think about the
Things You do
Your love dey make me dey follow You
Verse
Without You I no know
Wetin I go fit do oh oh
And without You, I go be like
Mansion with no roof
And without You, I go be like bride
Wey no get any groom
And without You, I fot don kpai
I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without You
I can’t sleep
I can’t wake without You
I can’t be
I can’t live without You
I cannot sleep
Can’t wake without You
Because everything
(Na You)
Anything I do
(Na You)
Even when I wan enjoy
(Na You)
And when I cry
(Na You)
And when I fall yakata
(Na You)
When I stand gidigba
(Na You)
edikele dike ke
edikele dikele dike ke
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Oh oh oh
Na only You,
Only You
Lyrics found using:
- baba na you by de glorious lyrics
- baba na you lyrics
- baba na you lyrics by de glorious
- baba na you by de glorious